Godfrey Gad / Jesus Believer | writer | Award winning / recording and performing Artist/ here is another powerful song with his first official single for the year 2023 which he titled “Miracle” to bless and perfect our day.
GODFREY_GAD – MIRACLE MP3 & LYRICS DOWNLOAD
MIRACLE LYRICS
Miracle
E no dey tire Jesus
Anything wey God no fit do
That thing e no dey exist o
I say
Favor
E no dey finish
Blessings
E no dey finish
What God cannot do
E no dey exist o x2
If you dey check am
You go see am
Wetin my eyes don see
My mouth e must to talk am o
If you dey check am
You go see am
The blessings wey Dey for my life no be audio
Na God
e change my water to wine
Give sight to the blind
I get Jesus for my life
Tell me wetin I go find
God e butter my bread o
Show me love
When everywhere red o
Oil e dey my head o
Everything wey I touch
E turn into Gold oo
Hand of God e dey
for my life o
E free me when Sapa been choke me o
Miracle
E no dey tire Jesus
Anything wey God no fit do
That thing e no dey exist o
I say
Favor
E no dey finish
Blessings
E no dey finish
What God cannot do
E no dey exist o
Tirelessly my God
Your mighty e dey work for me
No holiday no break
247 you dey stand for me
If you dey check am
You go see am
Wetin my eyes don see
My mouth e must to talk am o
If you dey check am
You go see am
The blessings wey Dey for my life no be audio
I say
Favor
E no dey finish
Blessings
E no dey finish
What God cannot do
E no dey exist o x2
Miracle
E no dey tire Jesus
Anything wey God no fit do
That thing e no dey exist o